Some Common Nigerian Pidgin Proverbs (Hilarious)
Pidgin Proverbs 1. Na for old age ashawo dey know the value of pikin. 2. Woman wey never see problem.. Na im dey still hold breast run. 3. Woman wey dey find pikin no dey wear pant sleep. 4. Rat wey follow lizard enter rain, na later é go hear am. 5. Na for afternoon dem dey find black goat. 6. Weather hot!! É No mean say fowl go lay boiled egg. 7. EYE WEY DEY CRY DEY SEE ROAD?. 8. Pikin wey him mama back cross water, wey say him march fish, wetin him mama go march? 9. Small pikin wey dem carry for back no know say the journey far. 10. Person wey don faint before no be stranger to death. 11. Person wey chop belle full, no know wetin hungry man dey see. 12. No be as woman dey close eye enjoy sex she dey enjoy labour pains. 13. Yansh no get teeth but e dey cut poo. 14. Lizard wey fall from tall iroko tree, if nobody hail am!! é go hail himself 15. IF GIRL TAKE HUSBAND DO BOYFRIEND, NA SHE SABI. 16. Cockroach wey jam fowl, jam bad luck. 17. Na cricket tell him children say, No matter h
Comments
Post a Comment